Nosa – A Star

                       DOWNLOAD SONG 

A Star by Nosa Mp3 Download

Get this song by Nosa titled A Star. Nosa Omoregie, professionally known as Nosa, is a Nigerian recording artist, singer, songwriter and performer. He is currently signed to Warner Music Group African partner, Chocolate City. The song will make your playlist if love good music.

Use the link below to stream and download A Star by Nosa.

Lyrics Of A Star by Nosa

Ooooh oohYeah yeah yeah hmmmLalala la lalalaLalala la lalalalaLalala la lalala
I sabi dey sing with sweet voiceMy song dey make people dey rejoiceMy broda sabi how to make noiseStand up comedian na im career of choiceMy neighbor sabi how to dance danceIf you watch im performance you must clap your hands handsAnother one sabi football wowWe dey tell am say one day you go make us proudGod give you something wey dey make you specialAnd many things wey go need your attentionSo no hide yourself againBecause I know that God has made you a star
A star a star a star ooh oh ohA star a star a star broda believe say ehA star a star a star broda believe sayA star a star a star you be starA star a star a star God has made you made you a starA star a star a star sista believe say you be star
If na only to sweep ground you sabiE no mean say na there your life go reachAnd if you look yourself deep you go seeSay you fit open company wey dey clean the streetsBros e no matter wetin you sabi doAnother person get the thing wey im sabi tooSo swallow your pride and get to workOpen your ears make you hear wetin my song dey talk
God give you something wey dey make you specialAnd na for good no dey use am for evilSo no hide yourself againNow that you know that God has made you a star
A star a star a star aah aaah ahA star a star a star you’re a starA star a star a star yeah yeahBroda believe say you be star you’re a starA star a star a star God has made you to beA star a star a star made you to be a starA star a star a star sista believe say you be star no let am hard you to believeA star a star a star woo woooA star a star a star a starA star a star a star sista believe say you be star
I no dey try to be like another personI only try to maximize my own potentialWetin I get no be for competitionGod give some five some two and to some He gave one
Lalala la lalalaLalala la lalalalaWhoever you areKnow that God has made you a star
A star a star a starOh oh a star a star a starA star a star a star broda believe say you be starA star a star a star whether na hair you sabi doA star a star a star whether na food you sabi cookA star a star a star no be for evil na for goodA star a star a star whether na book you sabi writeA star a star a star whether na boxing you dey fightA star a star a star broda believe say you be starA star a star a star whether na kpako you knowA star a star a star whether na kettle you for knowA star a star a star sista believe say you be starA star a star a starA star a star a star just believeA star a star a star broda believe say you be star
Lalala la lalalaLalala la lalalalaLalala la lalala
 

Download Mp3 Here

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Next Post

Nosa Ft Folabi Noel - If God Be For Me

Wed Feb 19 , 2025
                       DOWNLOAD SONG  If God Be For Me by Nosa Ft Folabi Noel Mp3 Download Get this song by Nosa Ft Folabi Noel titled If God Be For Me. Nosa Omoregie, professionally known as Nosa, is a Nigerian recording artist, singer, songwriter and […]

You May Like

2Face Dibia 9ice Adekunle Gold Akon Asa Asake Ayra Starr Bella Shmurda Blaqbonez Burna Boy CKay Davido DJ Mix Duncan Mighty Erigga Falz Fireboy DML Flavour Frank Edward Johnny Drille Kizz Daniel Naira Marley Odumodublvck Olamide Omah Lay Oriental Brothers Osita Osadebe P-Square Patoranking Phyno Portable Rema Ruger Seyi Vibez Shatta Wale Simi Stanley Okorie Throwback Songs Timaya Tiwa Savage Umu Obiligbo Waje Wizkid Yemi Alade Zlatan

<