Moses Bliss – Nothing

                       DOWNLOAD SONG 

Nothing by Moses Bliss Mp3 Download

Get this song by Moses Bliss titled Nothing. Moses Uyoh Enang, popularly known as Moses Bliss, is a Nigerian gospel singer, worship leader and songwriter. He is the founder of Spotlite Nation, a Nigerian record label. Bliss released his first single in January 2017 titled “E No Dey Fall My Hand” and rose to prominence with the 2019 song “Too Faithful”. The song will make your playlist if love good music.

Use the link below to stream and download Nothing by Moses Bliss.

Lyrics Of Nothing by Moses Bliss

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I’m here to tell you)
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I’m here to tell you)
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I’m here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

 

Download Mp3 Here

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Next Post

David Ekene - I Know Your Name

Thu Feb 20 , 2025
                       DOWNLOAD SONG  I Know Your Name by David Ekene Mp3 Download Get this song by David Ekene titled I Know Your Name. David Ekene is a Nigerian Pastor, Gospel Singer, and Worship leader also Philanthropy. He was born on the 1st […]

You May Like

2Face Dibia Adekunle Gold Akon Asa Asake Ayra Starr Bella Shmurda Blaqbonez Burna Boy Casting Crowns CKay Davido DJ Mix Duncan Mighty Erigga Falz Fireboy DML Flavour Johnny Drille Kizz Daniel Limoblaze Naira Marley Newsboys Odumodublvck Olamide Omah Lay Oriental Brothers Osita Osadebe P-Square Patoranking Phyno Portable Rema Ruger Seyi Vibez Shatta Wale Stanley Okorie Throwback Songs Timaya Tiwa Savage Umu Obiligbo Waje Wizkid Yemi Alade Zlatan

<