Use the link below to stream and download Dem No Like Me by Timaya and Ras Kimono.
Lyrics Of Dem No Like Me by Timaya and Ras Kimono.
Young D leggo
Timaya and Raskimono Dem say we don kolo Everybody know
Dem no like me me no like dem Dem be my enemies and me not their friend Dem no like me me no like dem Me no send me no send me no send una dem
Dem no like me me no like dem Dem are enemies and me not their friend Dem no like me me no like dem Me no send me no send me no send una dem
Everybody now Yei omo my fact are key Everybody man down to testing This one is titled LLNP Long Life and Pro prosperity perity Dem say my first stabber was a fluker But everytime I keep coming with the hook See next thing dem are call me a crook Say this kind of my talent I no read am inside book Na Jehovah Nissi give me and I truly care My people I no come here to decay That’s why I no go earn any dues Cause I don pay my dues If you like make you say blues
First of all I thank God my God for the place wey I dey today First of all yeah man First of all I thank my fans and my family for where I dey First of all back then dem no know me But right now the people love me First of all First of all
Everybody upon the news And the news and the rumours and the blues Every things wey dem write about me Dem are write that am so rude Dem are say me am bad That I no get polish and solutions Everybody halai Hala nobody when you’re hungry See the people their eye too dey popping Back then na so dem call me dirty But right now am making dem say am naughty yeah Eledumare me I know I am silly But you still dey bless this boy that is silly So meaning I am rugged am so silly am naughty Everybody dem are complaining But you still dey bless me yeah
Dem no like me me no like dem Dem be my enemies and me not their friend Dem no like me me no like dem Me no send me no send me no send una dem
Dem no like me me no like dem My enemies and me not their friend Dem no like me me no like dem Me no send me no send me no send una dem Raskimono
Sawala le sawala la la le eh Sawala le sawala la la le eh
Tell dem we don’t like informants dem Tell dem we don’t like backstabbers Tell dem we don’t like back biters Tell dem we don’t like wicked people Tell dem olofofo people too Tell dem we don’t like informants dem Tell dem yeah yeah
My fans are lovely God go bless you My family are lovely
Back then right now Them say me are their friend Everybody back inna the days una pretend Right now things don dey blend See everybody dem a wanna see the end Raskimono
Me no like dem Dem my enemies and me not their friend Dem no like me me no like dem Me no send me no send me no send una dem
Dem no like me me no like dem My enemies and me not their friend Dem no like me me no like dem Me no send me no send me no send dem Timaya
Tell dem we don’t like informants dem Tell dem we don’t like backstabbers Tell dem we don’t like back biters Tell dem we don’t like wicked people Tell dem olofofo people too
Tell dem we don’t like informants dem Tell dem we don’t like wicked people Tell dem we don’t like backstabbers Tell dem we don’t like sinful people Tell dem we are loving people
Tell dem baramama baramama baramama Tell dem baramama baramama baramama tell it to dem rasta Tell dem we don’t like wicked people I beg you Tell dem baramama baramama baramama Tell dem Timaya move ya baramama baramama baramama Tell dem baramama baramama baramama Baramama baramama baramama Baramama baramama baramama