Get this song by Nosa titled No Worry. Nosa Omoregie, professionally known as Nosa, is a Nigerian recording artist, singer, songwriter and performer. He is currently signed to Warner Music Group African partner, Chocolate City. The song will make your playlist if love good music.
Use the link below to stream and download No Worry by Nosa.
Lyrics of No Worry by Nosa
Hannah make you no cry again becos you no get pikin Na God na him de bring Sarah after all the mocking and the laughter Go make you understand say in the morning after E go be your turn to laugh Come make i tell you something for sure Your situation no go last forever more hmm God don hear your heart cry And He go bring the answer to you just in time
No worry my brother things go better in the end my sister After rain na sun go shine after rain na sun go shine Make you no cry God no dey lie He will see you through just put your hope in Jesus Christ
Jephthah I know you been rejected Ostracized then neglected Your future has been doubted Joseph upon all wetin you dream you see yourself for prison it wasn’t really teen Come make i tell you something for sure if you lean on Jesus He go help you endure Till your hopes and dream have been realized and He go make your future bright
No worry my brother things go better in the end my sister After rain na sun go shine after rain na sun go shine Make you no cry God no dey lie He will see you through just put your hope in Jesus Christ
Naomi I know you lost your sons and you lost your loving husband This is no good as you’ve bend down David as soon dey make you king you just dey run from your enemy Even as a king life still dey hard to live Come make i tell you something for sure make i tell you something for sure If you can keep on trusting in the Lord uuh uh uh uh uh uh He go give you double for everything you lost My brother make you cry no more no ohohoho worryy
No worry my brother things go better in the end my sister After rain na sun go shine after rain na sun go shine Make you no cry no cry iya eee God no dey lie He will see you through just put your hope in Jesus Christ
Hold on your solution dey for your door you can put your trust in the Lord Don’t cry no more your problem only come to make you strong So if you can listen to the song don’t cry no more
Hey you I no know all your problem but I know say God don solve them If you will only let Him in and make I tell you something for sure If you can open your heart to the Lord uh uh uhuhuh He go come in and change your life and He go wipe the tear off from your eyes please no worry
No worry my brother things go better in the end my sister After rain na sun go shine after rain na sun go shine Make you no cry God no dey lie He will see you through just put your hope in Jesus Christ
No worry my brother things go better in the end my sister After rain na sun go shine after rain na sun go shine for your life Make you make you no cry God no dey lie He will see you through just put your hope in Jesus Christ
No worry my brother things go better in the end my sister After rain na sun go shine Make you no cry God no dey lie He will see you through just put your hope in Jesus Christ
            DOWNLOAD SONG We Will Rise by Nosa Mp3 Download Get this song by Nosa titled We Will Rise. Nosa Omoregie, professionally known as Nosa, is a Nigerian recording artist, singer, songwriter and performer. He is currently signed to Warner Music Group African partner, Chocolate City. The […]