Get this song by Ko’rale titled Ogologo. Daniel Chukwunonso Johnson, who is popularly known as Ko‘rale, is an urban trad, socio-gospel music producer, studio structure consultant, singer. The song will make your playlist if love good music.
Use the link below to stream and download Ogologo by Ko’rale.
Lyrics of Ogologo by Ko’rale
Ogologo Lyrics Yeh Yeh Ogologo mma Ogologo mma agha Fit to fight your fight Ogologo mma agha be the man I get Ogologo mma agha Him dey talk my talk
I no need Bandana But if I kneel down na wahala Enemies go dey hala But dem no fit face my Father O E no get wahala If I need help I dey hala See my life e no get drama E no be like zee world Isabella
Well it’s still loving for me The God wey do am for me Carry my matter hol’ am for hand E finish am for Calvary O Ogologo mma take away all my pain O Now you don cover my shame Fight all of battles Oh yeah
I no need Bandana But if I kneel down na wahala Enemies go dey hala But dem no fit face my Father O E no get wahala If I need help I dey hala See my life e no get drama E no be like zee world Isabella
Na You dey prepare my table O Everything I need You are able O And i tap Blessings upon blessings I need cable oh Say na You dey prepare my table O Everything I need You are able O And i tap Blessings upon blessings I need cable oh
            DOWNLOAD SONG Omni Do Do Do by Ko’rale Mp3 Download Get this song by Ko’rale titled Omni Do Do Do. Daniel Chukwunonso Johnson, who is popularly known as Ko‘rale, is an urban trad, socio-gospel music producer, studio structure consultant, singer. The […]