Get this song by Kefee titled Who Get Ear. Evelyn Irikefe Don Momoh, also referred to by her stage name Kefee, was a Nigerian gospel singer and composer. Born on 5 February 1980. The song will make your playlist if love good music.
Use the link below to stream and download Who Get Ear by Kefee.
Lyrics of Who Get Ear by Kefee
All of the signs dem tell us for bible Today we dey see am here Revelation 13 16 to 18 Declare say the time don near Verse nine of Revelation 13 say who getti ear make he hear o
For the time don reach make we come serve God Who getti ear make he hear ooo Iye iye iye Bible say time don reach make we come serve God I say Who getti ear make he hear ooo The trumpet go soon sound if you no know make you know Oda mre vwe von kpevwe ebu geruvwe everybody go Who getti ear make he hear ooo
Ha who getti ear o Ha who getti ear o Ha who getti ear o Ha make he hear ooo you hear me Who getti ear make he hear ooo Hmm ehehn hmm ehehn oni mee sing My broda sing the time don reach make we come serve God a se mee My daddy the time don reach make we come serve God Who getti ear make he hear ooo haa hau haa hau Kefee put your mouth o make e for nor long o hey hey hehn
You wey dey do good continue You wey dey do bad He dey see you He go come like a thief oh better be real Na only ekpa dey say God no dey O ro re ro gbein yon Okeririre okeririre Who getti ear make he hear
Ha who getti ear o Ha who getti ear o Ha who getti ear Make he hear ooo you hear me Who getti ear make he hear ooo
The trumpet go soon sound if you no know make you know Oda mre vwe von kpevwe ebu geruvwe everybody go Who getti ear make he hear ooo Sing iye iye o
For the time don reach make we come serve God Who getti ear make he hear ooo Bible say time don reach make we come serve God Who getti ear make he hear ooo
Christ is coming back again Get changed Get changed Be born again If He finds you sleeping you will be ashamed Where will you be when He comes again I will be ready like He said before There’ll be so much peace and joy In the house of my Father Jesus will be right there Come back home home
The time don reach make we come serve God Who getti ear make he hear ooo Who getti ear make you hear oo Bible say time don reach make we come serve God Who getti ear make he hear ooo
The trumpet go soon sound if you no know make you know Oda mre vwe von kpevwe ebu geruvwe everybody go Who getti ear make he hear ooo ehehn Make you ear o
Who getti ear Ha who getti ear o Ha who getti ear Ha make he hear ooo you hear me Who getti ear make he hear ooo
Who getti ear make he hear ooo Who getti ear make he hear ooo Who getti ear make he hear ooo make he hear Who getti ear make he hear ooo Who getti ear make he hear ooo Eh iye eh we don talk finish
            DOWNLOAD SONG Kokoroko by Kefee Mp3 Download Get this song by Kefee titled Kokoroko. Evelyn Irikefe Don Momoh, also referred to by her stage name Kefee, was a Nigerian gospel singer and composer. Born on 5 February 1980. The song […]