Nigerian well-known promising music superstar, singer-songwriter and entertainer, Fido comes through with a lovely hit song aptly called, “Awolowo”
However, the newly released song Awolowo by Fido comes with its own lyrics. Fido simply showcased his musical ability in the Nigerian music industry.
Kindly listen to this amazing song alongside the incredibly well-detailed lyrics.
Awolowo Song By Fido Mp3 Download Lyrics
I go smoke that ganja until I go blind
You go know say I Dey ganja all the time
Pass me the ganja give me brown rizzler
Pass me the ganja light me up so high
Take me over over the cloud so high
Fly me up oo up so high
Till I find my self talking with da most high
Some some think say me I don Dey mad
He still Dey go leave am leave am leave am
I think say he don enter that side…
As I Dey let them know Wetin dey my mind
Some dem taking me for a fool yaaaah
Chorus
Awolo
Awolowo
Ń fa gbó ló lowó lowó
Ayé n ló
Bebé n ló
Wàn bá mí sóh motí kó tï ikún sí wàn
Me I no mind Wetin dem go talk
Ewé atí egbó na the only thing I know
Ayé n ló
Bé bé n ló
Wàn bá mí soh mo kotí ikún sí wan
Me I no mind wetín dem go talk
Ewé atí gbó ná the only thing I know
Ayé n ló bébé n ló
Wán bamí soh motí kó etí kún sí wàn
Thank you jah for giving us rain
Abundant blessings me yay jah fí rain
Bless the farmers planting ganja all day
Puff one two take of my pain pains aaaaway
Oh aaaaway yh yh
Emí ó má lé múgbó tó olu bá wé
Rara o I go roll my spliff my way
My way no bé your way yh yh
OSHA
Indeed, music brings back memories reminding us of our better selves. Primestan Music curated well-composed Naija music, as well as Amapiano and Tanzanian songs, for you. This is the time to showcase your dancing skills with this great music.
Finally, This melodic music song should be added to your playlist if you listen to sweet-toned, harmonious, and tuneful music.
Listen and share your thoughts below!