Get this song by Cobhams Asuquo titled Starlight. Cobhams Asuquo is a Nigerian musician, producer, and songwriter. After working as Head of Audio Productions at a local label, Questionmark Entertainment, he set up his own recording facility in 2006. The song will make your playlist if love good music.
Use the link below to stream and download Starlight by Cobhams Asuquo.
Lyrics of Starlight by Cobhams Asuquo
I fit fight for you I’ll give my life for you No valley too low, no mountain too high For me to climb for you Na you dey help me see The very best in me And na you dey there when nobody dey there Na you invest in me
And I will walk a thousand miles If only you will hold my hands I will go the distance All the way for you, you know I can
People dey ask me say Wetin dey make me smile I tell the whole world say Na you be my life And if dem argue say We no go last reach night I tell the people say You no fit kill starlight Hmm
Dem say my eye go clear Dem say your eye go tear Darling no mind dem Make you no send dem Dem no be God my dear
And I will walk a thousand miles If only you will hold my hands I will go the distance All the way for you, you know I can
People dey ask me say Wetin dey make me smile I tell the whole world say Na you be my life And if dem argue say We no go last reach night I tell the people say You no fit kill…
Starlight dey shine from night ’til morning E no dey taya E no dey die And even when it disappears Still dey out dey shine somewhere All the time
People dey ask me say Wetin dey make me smile I tell the whole world say Na you be my life Oh-oh-oh-oh
People dey ask me say Wetin dey make me smile I tell the whole world say Na you be my life Oh-oh-oh And if dem argue say We no go last reach night I tell the people say You no fit kill starlight
            DOWNLOAD SONG Unstoppable by Cobhams Asuquo Mp3 Download Get this song by Cobhams Asuquo titled Unstoppable. Cobhams Asuquo is a Nigerian musician, producer, and songwriter. After working as Head of Audio Productions at a local label, Questionmark Entertainment, he set […]