Everyday by Cobhams Asuquo Ft Sound Sultan and Bez Mp3 Download
Get this song by Cobhams Asuquo Ft Sound Sultan and Bez titled Everyday. Cobhams Asuquo is a Nigerian musician, producer, and songwriter. After working as Head of Audio Productions at a local label, Questionmark Entertainment, he set up his own recording facility in 2006. The song will make your playlist if love good music.
Use the link below to stream and download Everyday by Cobhams Asuquo Ft Sound Sultan and Bez.
Lyrics of Everyday by Cobhams Asuquo Ft Sound Sultan and Bez
Story oh, story I wan tell you a story, it happen somewhere wey I know Three friends dey for village, dem wan find city go Dem wan go find better life, somewhere way green grass dey grow Where dem go fit blow
Monkey na workaholic, sitdown look na the dog name But Baboon wey be their brother, him mouth sweet pass sugarcane The same thing wey you tell them, na him make Monkey dey slave And there the Dog complain
Every day for the thief, one day for the owner of the house E fit take time, but one day, one day, Monkey go-go market Sitdown look go dey there as Baboon dey run the town
Plenty years join together, sitdown look dey the same place Monkey work ’til e tire, e no get leave, e no get pay Baboon dey just dey flenjor, throw banana, throw dem bone But e dey chop alone (chai! That’s not fair)
Every day for the thief, one day for the owner of the house E fit take time, but one day, one day, Monkey go-go market Sitdown look go dey there as Baboon dey run the town
E dey run the town oh E dey run the town oh
See, every day for the thief, but one day for the owner of the house E fit take time, but one day, one day, Monkey go-go market E go dey sitdown look for TV as Baboon dey run the town
Oh, every day for the thief (every day, every day) One day for the owner of the house E fit take time, but one day (someday, someday) Monkey go-go market (sitdown look oh) Sitdown look for TV as Baboon dey run the town Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh
Every day for the thief (for the thief oh) One day for the owner of the house E fit take time, my brother, my sister you go-go market Sit down look for TV, yeah Sit down look for TV Sit down look for TV As Baboon dey run the town
            DOWNLOAD SONG Glorious Deliverer by Cobhams Asuquo Mp3 Download Get this song by Cobhams Asuquo titled Glorious Deliverer. Cobhams Asuquo is a Nigerian musician, producer, and songwriter. After working as Head of Audio Productions at a local label, Questionmark Entertainment, […]