Timi Dakolo – Everything

                       DOWNLOAD SONG 

Everything by Timi Dakolo Mp3 Download

Get this song by Timi Dakolo titled Everything. Timi Dakolo is a Nigerian singer, songwriter, and music producer. He emerged winner of the inaugural season of Idols West Africa in 2007. The song will make your playlist if love good music.

Use the link below to stream and download Everything by Timi Dakolo.

Lyrics of Everything by Timi Dakolo

Everything you put your hand(Go work)Your name go open doors(Amen)You sef go be a boss(Amen, amen, amen)Everything you put your hand(Go work)Your Name go open doors (amen)You sef go be a boss(Amen, amen, amen)
Every hustler get im day (day, day)Wey the hustle go comeDey pay (pay, pay)Your own e no go Ttey(Amen, amen, amen)If you dey find workDo your own (oh, oh)God sef go do hin own (oh, oh)And flesh go cover bone(Amen, amen, amen)
If you believe it say amen(Amen)If you believe it say amen(Amen)If you believe it say amen(Amen, amen, amen)
Everything you put your hand(Go work)Your name go open doors(Amen)You sef go be a boss(Amen, amen, amen)
Everything you put your hand(Go work)Your Name go open doors(Amen)You sef go be a boss(Amen, amen, amen)
Sister wey want marry since(Since, since)Aunty wey dey find pikin(Kin, kin)One day you go born twins(Amen, amen, amen)Tenant wey don lose hin job(Job, job)Landlord come dey do like god(God, god)One day you go be landlord(Amen, amen, amen)
Good news go locate you(Amen)Watch and see e no go tey(Amen)If you believe it say amen(Amen, amen, amen)
Everything you put your hand(Go work)Your name go open doors(Amen)You sef go be a boss(Amen, amen, amen)
Everything you put your hand(Go work)Your name go open doors(Amen)You sef go be a boss(Amen, amen, amen)
Long life go follow you(Amen)Strangers go favor you(Amen)Great men go honor you(Amen, amen, amen)
One day you go sign the cheque (amen)You sef go drive that benz oh (amen)This life go still make sense oh(Amen, amen, amen)Your children go make you proud (amen)Bad people no go pull you down (amen)One day you go run this town oh(Amen, amen, amen)
You sef go spray me money (Amen)Baby go call you honey (Amen)You sef go host the party(Amen, amen, amen)
Dangote go be your friend (Amen)Otedola go be your friend (Amen)Adenuga go be your guy(Amen, amen, amen)Elumelu go be your guy (Amen)Abdulsamad go be my guy (Amen)Rabiu go be my guy(Amen, amen, amen)
Your life no go end in shame(Amen)Your business go bring you gain(Amen)If you believe it say Amen(Amen, amen, amen)
 

Download Mp3 Here

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Next Post

Timi Dakolo - Heaven Please

Wed Feb 26 , 2025
                       DOWNLOAD SONG  Heaven Please by Timi Dakolo Mp3 Download Get this song by Timi Dakolo titled Heaven Please. Timi Dakolo is a Nigerian singer, songwriter, and music producer. He emerged winner of the inaugural season of Idols West Africa in […]

You May Like

2Face Dibia Adekunle Gold Akon Asa Asake Ayra Starr Bella Shmurda Blaqbonez Burna Boy CKay Davido DJ Mix Duncan Mighty Erigga Falz Fireboy DML Flavour Frank Edward Johnny Drille Kizz Daniel Moses Bliss Naira Marley Odumodublvck Olamide Omah Lay Oriental Brothers Osita Osadebe P-Square Patoranking Phyno Portable Rema Ruger Seyi Vibez Shatta Wale Simi Stanley Okorie Throwback Songs Timaya Tiwa Savage Umu Obiligbo Waje Wizkid Yemi Alade Zlatan

<